LOVE ME JEJE: TOLU OSHO HAS SEEN MORE THAN SHEGE IN THE HANDS OF CHURCH BOYS

  Hi Tolu, how are you today? Mehn, I’m good good, life’s good, God is good. So how did you meet Charles? Charles and I met during the pandemic laughs. You know how it was now, everybody got into a situationship or relationship they knew they shouldn’t have entered, during the pandemic. 😂 We were […]

WOMEN FOR BIBLE WEY TOO SABI!

  THE DAUGHTERS OF ZELOPHEHAD (2 Kings 22:1–2; 2 Chronicles 34) Na them gan gan be “no gree for anybody”. As them no wan give them their inheritance because say dey be women, dem fight for am and God dey their back. This their fight change the rules for Israel forever. DEBORAH (Judges 4 and […]

HOW TO SHOOT YOUR SHOT AS A LADY – BY OYIN OLUDAPO

Dear woman, make I yarn you one little secret — to shoot your shot as babe no mean say you go dey chase man anyhow. At all! Na positioning dey do the real work. E dey about how you carry yourself, how you show up, and how you sabi give green light without shouting from […]

HOW TO FIND LOVE ON INSTAGRAM – A STREET CHURCH GUIDE

  We all know say love is a beautiful thing — but no be all of us know say you fit find am inside Instagram DMs. And if you sabi use your head (plus the guidance of the Holy Spirit), that app fit be the place where destiny go cross destiny.   But how you […]